For Bangladesh, one couple hang themself for tree because dem parents talk say dem no go dey together. Naso police go collect d body on March...
Police don arrest one bride wey dey go her wedding because she dey drive drunk. Dem also talk say because of dis, three cars jam demsef and...
Police don arrest one welder for Lagos wey use padlock to nak Rasaq Alimi, him 13-Year-Old apprentice head. D man talk say na because d boy kick him...
One 50-Year-Old man for Uganda don fake him kidnap so dat he go collect ransom from him wife. Naso dis man call him wife on March 2nd,...
As person no see wetin to vex for again, na to cry because of increase in salary. Na for one oyibo country dem call Canada some doctors protest...
One oyibo woman collect over £100,000 for damages because d pikins of im neighbor wey dey upstairs dey always make noise. Dis woman wey dem dey call Sarvenaz Fouladi, be banker...
One welder, Akande, for Ogun state push him wife customer for ground because dem dey argue. D woman name be Shakirat Fatusi but people dey call...